This man pays my rent but checks my location every hour. I off location small, next thing “so wetin you dey hide?” Abeg, na love be this or na ownership? I need to know before I collect next month’s rent.Is this normal?
1 voted · vote to see the split